• C
  • D
  • Em
  • G
Continua depois do anúncio
Tom:
Em G C D [Verse]
Em Badman just dey live life on ein own
G Badman just dey roll as e dey go
C Badman no get beef with anybody
C D Badman dey do ein thing on a low
Em Badman they really try gan
G Badman na cobra, man na python
C Write one song record all night long
C D After it's done, e still dey write songs
Em So wetin come be this one
G Who dey follow you do competition?
C My followers no be one million
C D But my fan base o strong gidi gan
Em This life na turn by turn
G See as all of us dey blow one by one
C Sey badman no get beef with anybody
C D Badman no get time gan
[Chorus]
Em G C D Badman just wants to sing, sing, sing Uh ooo
Em G C D Badman just wants to sing, sing, sing Uh ooo ohh ohhh [Verse]
Em Badman just wanta sing to the crowd
G Badman wanna make mama proud
C Badman no get beef with anybody
C D Badman dey do ein thing on a low
Em Badman wey no got nothing to lose
G Call me the Goat, na you be Malu
C I want to blow up like a balloon
C D Sey wetin wan 'cause this hula balu
Em Ohh so wetin come be dis one of
G Who dey follow you do competition
C My followers no be one million
C D But my fanbase is strong gidi gan (le le le le)
Em This life na turn by turn
G All of my boys dey blow one by one
C Badman no get beef with anybody
C D Badman no get time gan [Chorus]
Em G C D Badman just wants to sing, sing, sing ooh yeah ooh yeah
Em G C D Badman just wants to sing, sing, sing ooh yeah ooh yeah [Outro]
Em Badman just dey do ein things on a low
G Badman just dey wait as e dey go
C Badman no get beef with anybody
C D Badman dey do ein thing on a low
Em Wetin come be dis one
G Who dey follow you do competition?
C My followers no be one million
C D But my fan base, gidi gan, gidi gan
Informações da música

Composição:

Essa informação está errada?

Enviar revisão