Pami, hum Pami wowuu, oh Pami o, pami o, oh, oh Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hm, hum Because me I no get time, pami o, hm, hum Baby don't kill my vibe, pami o Shey we go make am till the morning? Omalicha je ka fun e ni love, je ka soro d'ale (mo gbe o) If you do am make we surfree now 'Cause all my money I go give titi lai lai A ma ṣ'ayé oh (mo gbe o, woowuwoh) Ebelebe o (woowuwoh) Say your love is so insane oh (woowuwoh) Na only you wey fit tame o, this my head wey dey craze o Baby girl for you I mad all the time, oh Dem no fit quench our flame, oh I'm now free to let you know say Say na you I want and I'm loving the things That you dey make me do now Go shawty, don't treat me like a fool now, oh, baby Baby girl I don be you now, go shawty o Na me be one for you now Say every morning, every night Everyday, oh my baby Pami o, pami, pami, pami O fe pami o, pami, pami o, pami O pami, pami, pami, pami o O fe pami o, pami, pami o Me say no, say no Somebody call the popo (popo) I want to report a murder case (murder) Somebody call the popo on my baby o One man down on the love highway (oh, no) Kini ma ṣe o? Ọmọ dúdú fe pami, oh Look what you done to me Look what you done to me, oh, why, oh why Somebody call the popo (popo) This love e go make me commit, oh My baby, do me tender olomi, oh Pami oh, pami, pami, pami o O fe pami o, pami o, pami o, pami (AG Baby is your baby) O pami, pami, pami, pami o O fe pami o, pami, pami o Melatonin overdose One shot, Kpoli, I have to go I get high when my life is slow 'Cause up there it just feels like home Everywhere, Marama O No time to check calendar No time, you can't kill my vibe, oh You can't kill my vibe Pami o, pami o Only Wizzy, baby, be your daddy o, daddy o, hum, hum Because me I no get time, pami o Baby don't kill my vibe, pami o DJ Tunez!